send link to app

Wazobia TV Nigeria app for iPhone and iPad


4.8 ( 5808 ratings )
Entertainment
Developer: World Entertainment Television Ltd.
Free
Current version: 1.0.1, last update: 7 years ago
First release : 23 Mar 2015
App size: 10.73 Mb

Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV iOS app – Gudu Morning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope, The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all these shows every day.

We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even business tori. So e go dey easy to get any informate wey you want.
The app dey allow una check time for shows and follow us for Facebook, Instagram, Twitter and YouTube.

Download Wazobia TV app today ontop your iPhone, iPad and iPod Touch for free.

NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos dey work best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collect money for the internet data when you watch videos on top the app.